"Look And Laugh" lyrics - FELA KUTI

FELA KUTI
"Look And Laugh"
feat. Fela Kuti

"Since long time, I never write new tune
Long time I never sing new song
Long time I never write new tune
Long time I never sing new song
Many of you go dey wonder why, your man never sing new song
Many of you go dey wonder why, your man never write new tune

My brother no be so, tabi, no be say I wan keep quiet
My brother no be say I no wan write new song for you to make you think and happy
Wetin I dey do be say
Wetin I dey do be say
I say wetin I dey do seh?
I dey look and laffu

Shey the tings we me and you
Don see for this country
No reach for me
To dey looku and laffu
Wetin I no sing
About, in this country
Sing Sing Sing
Till dem come
Come charge me
With armed robbery
Seh, I must looku and laffu

Inside this no head no tale
Same water no light still day
Shagari himself say
The economy of the coun-tu-ry is collapsing
Then those old people
With 'da [?] in one eye
Carry walking stick come on too
With ah PP 'ay, no PPP
Hey, hey
Who say PPP? Nah PP 'ay
Oooh!
All for 1983
Go 'head and laugh-u
I musta' looku and a laugh-u
Go 'head and laugh-u
All for 1983
Go 'head and laugh-u
I musta' looku and a laugh-u
Go 'head and laugh-u
Wait 'till ya' no sing
About in this country
Sing, sing, sing
Go 'head and laugh-u
Till them come
Go 'head and laugh-u
Come 'a charge 'a me
Go 'head and laugh-u
For armed robbery
Go 'head and laugh-u
I musta' looku and a laugh-u
Go 'head and laugh-u
I musta' looku and a laugh-u
Go 'head and laugh-u
I musta' looku and a laugh-u
Go 'head and laugh-u
I musta' looku and a laugh-u
Go 'head and laugh-u
Ha Ha Ha Ha
Hee Hee Hee Hee
Ha Ha Ha Ha
Hee Hee Hee Hee
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey
I chuckle too
Hey
I chuckle too
Hey Hey

Ohhh!